One of Nigeria’s biggest payment company, Paystack has been thrown into a controversy involving one of its co-founders The company confirmed that it has suspended Ezra Olubi, one of the co-founders ...
Di co-founder of Paystack, Ezra Olubi don collect sack letter from di company wey e follow create. Dis dey according to statement wey Paystack release wey reveal say dem fire am since Saturday. Di ...